Songtexte.com Drucklogo

Soso Songtext
von De Catamon

Soso Songtext

Oh oh
Mm mm mm
De Catamon on the beat
Girl shey you go come, hmm
Put me on a call and
Put me on a DM
Anybody try put asunder
Put me on a call and
Put me on a DM
Your body contest for a Grammy
And you came out with a wining
Them go talk, them go try
Anybody try am put me on DM
Soso soso soso soso soso soso soso
Soso gi bu the only one wey dey
For my own heart amaka
Soso soso soso soso soso soso soso
Soso gi bu the only one wey dey
For my own heart amaka
Everywhere quite


I come dey ask some questions
Wetin wey dey happen
No fashi
Make dem no come dey call me badie
Omo girl we should enter party
Rocking with tha jar
Rocking with tha jar okolo
Girl see i no dey whiny
Omo girl i feel you
See this kin eye wey i dey look on ur eyes
Shooting
Mending
Shooting, shooting me
For my heart girl
Make nobody try me for the matter, me i go reset all the maga
Soso soso soso soso soso soso soso
Soso gi bu the only one wey dey
For my own heart amaka
Soso soso soso soso soso soso soso
Soso gi bu the only one wey dey
For my own heart amaka
Yeah
Make nobody trial me
Make nobody do something wey go verx me
If you stop this lady
You go see the ginger
Make nobody disturb me
I no thief anybody own
For this love, I go share all my royalty
Everybody feeling all the vibe, see
Make nobody come dey, shoot my shot
Shoot my shot for me
Make nobody try
All this kin girls wey them fully for the street
All these leki girls, wey nobody virgin oo
Hmm
Make nobody draw me come down
Soso soso soso soso soso soso soso
Soso gi bu the only one wey dey
For my own heart amaka
Soso soso soso soso soso soso soso
Soso gi bu the only one wey dey
For my own heart amaka
Anybody try you
Meet me, i go fire
Anybody try you, if you, meet me
I say, meet me
Girle, call me
I go shot them
I go ment them
I go do them
It′s a BAD MAN HIT

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
„Grenade“ ist von welchem Künstler?

Fans

»Soso« gefällt bisher niemandem.