Songtexte.com Drucklogo

Don’t Know Songtext
von Davido

Don’t Know Songtext

Wah dem a seh?

Fuck all the clout, I′m with my thoughts (yeah, yeah)
Thinking alone (thinking alone), it's time to go
Liquor in my cup, taking many shots
All the shayo no dey work
I need you for my body and soul

I fọ for you, o ti lọ
Give me that shikintan
Wey dey make me dey speak in tongues
Blow me like a pin pin pon
You and I supposed to link up
The way you move that thoia, thoia, thoing
Come to me, bẹbẹ n lọ
No waste time, osiso


Girl, you dey ginger me kọrọ
Girl, you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ
Girl, you dey ginger me kọrọ
Girl, you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ

You don′t, you don't, you don't even know what you do to me (you don′t)
You don′t even know what you do to me (ah, you don't)
You don′t even know what you do to me
You don't, you don′t, you don't even know what you do to me (you don′t)
You don't even know what you do to me (ah, you don't)
You don′t even know what you do to me

Christian Dior, Louis Vuitton, o ti lọ
O ti lọ (yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)
Gucci bag, Versace, o ti lọ, oti lọ
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body, make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala

No dey para para, I no go wahala
Sweet like panla, fit pa
Swear to God, you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata


Girl, you dey ginger me kọrọ
Girl, you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ
Girl, you dey ginger me kọrọ
Girl, you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ

You don′t, you don't, you don′t even know what you do to me (you don't)
You don′t even know what you do to me (ah, you don't)
You don′t even know what you do to me
You don't, you don't, you don′t even know what you do to me (you don′t)
You don't even know what you do to me (ah, you don′t)
You don't even know what you do to me

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Davido

Quiz
Wer besingt den „Summer of '69“?

Fans

»Don’t Know« gefällt bisher niemandem.