Songtexte.com Drucklogo

Constantly Songtext
von Davido

Constantly Songtext

(Ri′)

O.B.O, Baddest
Dem no fit touch this
Who you know fresh and the hardest?
Who you know move like the baddest?
Odima, cooler
See lifestyle, na Skoda
Evidently, every day we shining
Ọmọ, everything pop like soda

Uhn, double O, double O, double O, double O
Double O one, no be radio
Different P, I'm a different breed with a different energy
Double O, double O, double O, double O
Double O one, no be radio
Different vibe on a different key
I dey give them constantly


(Constantly) Skoda
(Constantly) ooh-yeah
I dey killi show
I′m steady making my dough
And I make them jo disco
(Constantly) as e dey go
(Constantly) no definition
My guy, ẹ gba gbe exaltation

Aye o le, bo ṣe n lọ
(Constantly) eh-ehn (constantly)
Awa n jaye lọ
And my girl she sexy gan-an
Her body na follow come
(Constantly) Baddest (constantly)
Your time e go come
When e come, ko d'eyin mọ
Turn the table, no waste time

Never seen a bigger miracle
Never seen a bigger miracle than myself o
The kind of money wey I get o
Hm, got me singing in falsetto
Never seen a bigger miracle
Never seen a bigger miracle than myself o
Plenty ladies on my case o
And my niggas dem dey hail o


Double O, double O, double O, double O
Double O one, no be radio
Different P, I'm a different breed with a different energy
Double O, double O, double O, double O
Double O one, no be radio
Different vibe on a different key
I dey give them constantly

(Constantly) Skoda
(Constantly) ooh-yeah
I dey killi show
I′m steady making my dough (my dough)
And I make them jo disco
(Constantly) as e dey go
(Constantly) no definition
My guy, ẹ gba gbe exaltation

Aye o le, bo ṣe n lọ
(Constantly) ehn-ehn (constantly)
Awa n jaye lọ
And my girl she sexy gan-an
Her body na follow come
(Constantly) Baddest (constantly)
Your time e go come
When e come, ko d′eyin mọ
Turn the table, no waste time

(Ri-, Ridimakulayo)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Davido

Quiz
Welcher Song ist nicht von Britney Spears?

Fans

»Constantly« gefällt bisher niemandem.