Songtexte.com Drucklogo

Already Falling Songtext
von Davido

Already Falling Songtext

Ahn-ahn, Olo mi, jọwọ
Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah, yeah)
(Shokotorokoto, rokototoyo)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? (falling in love with-)
Yeah-yeah, yeah-yeah, I′m already falling (A-A-Ara)

Olololo, ah
(Wise men said)
Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
(Only fools rush)
(Ololo, ololo, ololo, ah) sha-ba-da-ba-di-ti-di-de
(I can't help) ayaya
Falling in love with you
Yeah, yeah

Mm, ọrẹ mi, ọrẹ mi (ọrẹ mi atata)
Abeg oh, ogịnị? (No give me heart attack)
Girl, I go pay (girl, I go pay, yayaya)
Yes, I go fire down (if you fire, yayaya)
O ya, activate me (da-da-da)
And hold me ′cause I'm falling in love with you

Mm, ọṣọkọ, ọṣọkọ (ọṣọkọyọkọtọ)
You give me, I take am (I falli yakata)
Man, I go pay (man, I go pay, da-da-da)
Who be that wey dey talk? (Olodo rabata)
Baby, I dey craze for your matter
So hold me 'cause I′m falling in love with you

Mm, yeah, them dey go south (them dey go?)
I dey go north
Oh, girl, you pack am, it′s a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e buss out, I dey mess up
So hold me 'cause I′m falling in love with you

Mm, yeah, them dey go south (them dey go?)
I dey go north
Oh, girl, you pack am, it's a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e buss out, I dey mess up
So hold me ′cause I'm falling in love with you

(Ah-ah-ah)
Ahn-ahn, Oló mì, jọwọ, easy on me, yeah (ah-ah-ah)
Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah-ah-ah)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? Yeah (ah-ah-ah)
Girl, I′m already falling, yeah (ah)

Baby, which one be this wey you wan dey do?
(Baby, which one be this wey you wan dey do?)
Mm, after we don plan the rendezvous ('vou, ah)
Count me, I'm all in, baby, this night I′m falling in love with you

Mm, yeah, them dey go south (them dey go?)
I dey go north
Oh, girl, you pack am, it′s a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e buss out, I dey mess up
So hold me 'cause I′m falling in love with you

(Ah-ah-ah)
Ahn-ahn, Oló mì, jọwọ, easy on me, yeah (ah-ah-ah)
Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah-ah-ah)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? Yeah (ah-ah-ah)
Girl, I'm already falling, yeah (ah)

(Ah-ah-ah)
Ahn-ahn, Oló mì, jọwọ, easy on me, yeah (ah-ah-ah)
Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah-ah-ah)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? Yeah (ah-ah-ah)
Girl, I′m already falling, yeah (ah)

(Sensei)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Davido

Quiz
Welcher Song kommt von Passenger?

Fans

»Already Falling« gefällt bisher niemandem.