Songtexte.com Drucklogo

You vs You Songtext
von Crayon

You vs You Songtext

(Baby Fresh, I love to speak)

Con dey choke us (mm-mm)
Men dey focus, start to chook eye for your body
Na God go save us, oh

Say na who come dey compare?
Why you dey compare?
Stop to dey compare
Comot your eye, oh
Baby, na hundred, oh
Maka, why you dey compare?
You too dey compare
Please, don′t compare
Baby, na hundred, oh
One thousand, oh


Inside my head, you reside
You set my soul on fire
What can I do? I'm chanting, chanting for you
Say na you I find
All other girls them chasing
Me, I go treat you nice, sure, sure

You versus you
You versus you
You no getti competition (competi′)
You versus you
You versus you
Nobody fit to try you (nobody)

You versus you
You versus you
Me, I wan sign petition (I go sign peti')
You versus you
You versus you
Nobody fit to try you

Orekelẹwa
E be the love you dey give me dey shark me for head, oh
Shark me for head oh
Do you remember, dem other girls dem-a tripping
But say na you I send, oh?


Ọmọ to yellow, yeah, ahn-ahn
Because, my girl, you fine
Ọmọ say na-, say men, na God design
Tell you say what? Say me go run the run
'Cause me don fall in love
Ọmọ, I no deny

Ah, who come dey compare?
Why you dey compare?
Please, don′t compare
Your body na hundred, oh
Say na one thousand, oh no, oh girl

Inside my head, you reside (inside my head, you reside)
You set my soul on fire (girl)
What can I do? I′m chanting, chanting for you
Say na you I find (you I find)
All other girls them chasing
Me, I go treat you nice, sure, sure

You versus you
You versus you
You no getty competition (competi')
You versus you
You versus you
Nobody fit to try you (nobody)

You versus you
You versus you
Me, I wan sign petition (I go sign peti′)
You versus you
You versus you
Nobody fit to try you

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»You vs You« gefällt bisher niemandem.