RABA Songtext
von CKay
RABA Songtext
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
guidance for my baby and my mama
cheese cheese cheese
money no dey buy happiness
but e dey buy wetin dey bring happiness
i am happier with ice on my neck oh yeah
she see i′m shining
i am more attractive in a maybach
she like soft life
she want to do me do me do me
owo
no be cho cho cho
omo e dey stop nonsense
ego
o bü ife anyi na cho
omo e dey make life make sense
owo
owo bi dangote
omo you go need update
no be lotto, no be lotto
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
guidance for my baby and my mama
you know the matter
no dey put me on it's coming
RABA
RABA
RABA
she say she like boys wey dey press money
she say she like boys wey dey spend money
i am the boys, the boys are me
i am the boys, the boys are me
i say i like girls wey dey shake body
i say i like girls that are freaky freaky
i love a good girl who′s bad fi me
i love a good girl who's bad fi me
owo
no be cho cho cho
omo e dey stop nonsense
ego
o bü ife anyi na cho
omo e dey make life make sense
owo
owo bi dangote
omo you go need update
no be lotto, no be lotto
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
guidance for my baby and my mama
you know the matter
no dey put me on it's coming
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
guidance for my baby and my mama
cheese cheese cheese
money no dey buy happiness
but e dey buy wetin dey bring happiness
i am happier with ice on my neck oh yeah
she see i′m shining
i am more attractive in a maybach
she like soft life
she want to do me do me do me
owo
no be cho cho cho
omo e dey stop nonsense
ego
o bü ife anyi na cho
omo e dey make life make sense
owo
owo bi dangote
omo you go need update
no be lotto, no be lotto
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
guidance for my baby and my mama
you know the matter
no dey put me on it's coming
RABA
RABA
RABA
she say she like boys wey dey press money
she say she like boys wey dey spend money
i am the boys, the boys are me
i am the boys, the boys are me
i say i like girls wey dey shake body
i say i like girls that are freaky freaky
i love a good girl who′s bad fi me
i love a good girl who's bad fi me
owo
no be cho cho cho
omo e dey stop nonsense
ego
o bü ife anyi na cho
omo e dey make life make sense
owo
owo bi dangote
omo you go need update
no be lotto, no be lotto
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
RABA
guidance for my baby and my mama
you know the matter
no dey put me on it's coming
RABA
RABA
RABA
Writer(s): Chukwuka Ckay Ekweani Lyrics powered by www.musixmatch.com

