Songtexte.com Drucklogo

Grateful Songtext
von Charles Onyeabor

Grateful Songtext

I still dey grind o
Omo I still dey grind o
Oh I

I′ve gone up and down
I've turned round and round
You see this life e be like roller coaster
I go hard on my grind
And every time I look back
I see men wey don cast dey enter ghost town

I′m grateful everyday
Maka na Chukwu nna dey
On my case o
I've made plenty mistakes
Wetin dey carry me na nothing but Grace o

The lane so fast o
Na why I dey thank God for this ride o
We fast and furious and many don kpai o
But for my side I still dey grind
I still dey Grind


This journey journey journey of life
You're here today tomorrow you out
You hope for the peace but daily you fight
If you wan look soft u got to work hard

I′m grateful everyday
Maka na Chukwu nna dey
On my case o
I′ve made plenty mistakes
Wetin dey carry me na nothing
But grace o

The lane so fast o
Na why I dey thank God for this ride o
We fast and furious and many don kpai o
But for my side I still dey grind
I still dey grind

The lane so fast o
Na why I dey thank God for this ride o
We fast and furious and many don kpai o
But for my side I still dey grind
I still dey grind

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Applause“?

Fans

»Grateful« gefällt bisher niemandem.