Songtexte.com Drucklogo

Se O Mo Songtext
von BOJ

Se O Mo Songtext

I′m in the demand o, champagne cost me a grand o
One KELE for my hand o, and she bad o
Awon temi yapa ninu bando (bando)
Nothing I can't do (can′t do)
And they call me biggy bundles (bundles)
You fit do, wetin you wan do (wan do)

Kilode Kilode se o mo
Otilo far far onlo
Ah Ebelebe go shawty
Come baby, make we gum body
Ah ah se o mo
When I dey come, won le mo pe monbo
Ah se o mo, ah baby girl se o mo


I pull up with my guys se o mo
Another day, another Naira se o mo
Talk your talk, inna your mind se o mo
Ahh se o mo
You're messing with another baby
Plenty niggas text me daily
Oh yeah, won wa mi
Lowo lowo won wa mi

Kilode Kilode se o mo
Otilo far far onlo
Ah Ebelebe go shawty
Come baby, make we gum body
Ah ah se o mo
When I Dey come, won le mo pe monbo
Ah se o mo, ah baby girl sho mo

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist kein deutscher Rapper?

Fans

»Se O Mo« gefällt bisher niemandem.