Songtexte.com Drucklogo

Gbagada Express Songtext
von BOJ

Gbagada Express Songtext

(Follow me, follow me, kálọ)
(Follow me, follow me, kálọ)
(Follow me, follow me, kálọ)
(Follow me, follow me, kálọ)

I no dey do gra-gra
Told you in 2011
Before I shake your hand
Money must fall from heaven

Shey your dey look my eye (eye)
Me I dey level (level)
Before I dey with devil (devil)
Money go fall from Heaven (Heaven)

Ah, I no be small pikin
I am not beneath you
′Cause of the colour of my skin, ewo, ewo


Me, I no dey complain, oh
Things wey dey my mind, oh
This world cannot contain, oh
Ay-ay-ay, ewo, ewo

Me, I no dey complain, oh
Things wey dey my mind, oh
This world cannot contain, oh
Ewo, ewo

Ṣo le to'yẹn? Mo ní, ko le to′yẹn
Otí sú mí, men, mo ní, otí re mí, men
Tó yẹn oh, mo ní pé, ṣo le to'yẹn? oh-yeah

Follow me, follow me, kálọ (kálọ)
Follow me, follow me, kálọ
To my pardi beer parlour
To my pardi beer parlour

Follow me, follow me, kálọ
Follow me, follow me, kálọ
To my padi beer parlour
To my padi beer parlour
Yeah

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Gbagada Express« gefällt bisher niemandem.