Songtexte.com Drucklogo

Into You Songtext
von Bee9ine

Into You Songtext

Eghosa

I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person
I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person
I'm into you
I′m into you
But for your love girl I no fit to kill person
I don go jail I done learn lesson
I see them niggas go jail cau them kill person


For a girl them like
Gyal them like go still leave them guys
Iyamatamwèn wè eriönor
So I dey do my ting I dey face forward
Mummy tell me say i go go far
Jail originally nor really dey plans
So I put everything on my shoulder
God say let go he go play him own part

So I dey dance dey go
I say too much steeze omo broski no be fugazi
I seen the lifestyle before I turned 21
I was in my bed when they gave bro 21
That′s why I feel the pain I dey fire
Them say delay broski no be denial
The systems fucked everybody gats play a part
I seen a man kill himself
Cau he couldn't take that

I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person
I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person
I don go jail I done learn lesson
I see them niggas go jail cau them kill person


I'm into you
I′m into you
But for your love girl I no fit to kill person
I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person I′m into you
I'm into you
But for your love girl I no fit to kill person
I don go jail I done learn lesson
I see them niggas go jail cau them kill person

But for your love girl I no fit to kill person

But for your love girl I no fit to kill person

I don go jail I done learn lesson
I see them niggas go jail cau them kill person

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Into You« gefällt bisher niemandem.