Songtexte.com Drucklogo

Only Me Songtext
von Asake

Only Me Songtext

(Ob′, Obah) (whoa-whoa-whoa, whoa-whoa)
(Ọlọlade mí, Àṣàkẹ)
(What dem-a say?)

We get money-money, we get money (we get money, we get money)
We get money-money, we get money (we get money, we get money)
(Rock)

Automatic, kò sí traffic
You know, I dey my lane
I'm classy, jọọ, ọmọ, I′m classy
Ò lé bùga mí, ọmọ ìyá mí
Make dem give me space
I'm classy, jọọ, ọmọ, I'm classy

Only me (ye-ye), go handle all the bills, only me (ye-ye)
I don pay my dues, only me (ye-ye)
Na why dem wan use love kill only me, only me, only me, only me
Orí mí (ye-ye), ẹlẹda mà sùn, orí mí (ye-ye)
Àlàyé ọlọrọ, only me (ye-ye)
Euphoria all day, only me, only me, only me


I′m losing sleep over nobody (′body)
I go alone, taking no baggage (baggage)
See my life, me, I too package (package)
If you put body, collateral damage
Collateral damage, ọmọ ìyá mí, gbàgbé
I put in work, and I hustle like a savage
The ones you love always wanna take advantage
E mí o r'áyè, ayy, kò s′epe, ayy

Automatic, kò sí traffic
You know I dey my lane
I'm classy, jọọ, ọmọ, I′m classy (you know, I'm classy)
O lé buga mi, ọmọ ìyá mí
Make dem give me space
I′m classy, jọọ (oh-oh-oh-), ọmọ, I'm classy

Only me (ye-ye), go handle all the bills, only me (ye-ye)
I don pay my dues, only me (ye-ye)
Na why dem wan use love kill only me, only me, only me, only me
Orí mí (ye-ye), ẹlẹda mà sùn, orí mí (ye-ye)
Àlàyé ọlọrọ, only me (ye-ye)
Euphoria all day, only me, only me, only me, only me

We get money-money, we get money (mm-mm-)
We get money (mẹta, mẹta)
(L'Èkó) we get money
Patẹwọ f′ọmọ ológo, jọwọ (jọwọ) (mẹta, mẹta)
Patẹwọ f′ọmọ ológo, jọwọ (mẹta, mẹta)
(We get money)


We get money-money, we get money (we get money, we get money)
We get money-money, we get money (we get money, we get money)
We get money-money, we get money (we get money, we get money)
We get money-money, we get money (we get money, we get money)

Automatic, kò sí traffic
You know, I dey my lane
I'm classy, jọọ, ọmọ, I′m classy
Ò lé bùga mí, ọmọ ìyá mí
Ẹjẹ dey my place
I'm classy, jọọ, ọmọ, I′m classy, e-e-e

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Asake

Quiz
Welche Band singt das Lied „Das Beste“?

Fans

»Only Me« gefällt bisher niemandem.