Songtexte.com Drucklogo

Gratitude Songtext
von Asake

Gratitude Songtext

I no fit lie you wetin my eye don see, o pọ gan-an o (mm-mm)
So many good wey man don do, but na bad dem go talk (mm-mm)
Even Jesus Christ, the Lord, dem nail am for cross (mm-mm)
You no fit please everybody, ọmọ, o mọ p′ẹnu l'ẹbọ o

(It′s not personal, rara o)
Personal rara o, rara o
No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o
Ọmọ araye kala o, ti o ba s'owo wọn ma japa o
Don't take it personal (uhn), owo epo l′ọn ba′ni la


(Hm-mm-mm-mm)
Mo ṣ'oriire meje-meje (mm-mm-mm)
Ori mi ko ma kọ blessing (mm-mm-mm)
Credit alert (mm-mm-mm)
Gratitude, shinning
Mo ṣ′oriire meje-meje (mo ṣ'oriire)
Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi)
Credit alert (mm-mm-mm)
Gratitude (shinning)

It′s not personal, rara o (rara o)
Personal rara o, rara o
No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o
Ọmọ araye kala o (kala ah), ti o ba s'owo wọn ma japa o
Don′t take it personal, owo epo l'ọn ba'ni la

(Hm-mm-mm-mm)
Mo ṣ′oriire meje-meje (mo ṣ′oriire)
Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi)
Credit alert (mm-mm-mm)
Gratitude, shinning
Mo ṣ'oriire meje-meje (mo ṣ′oriire)
Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi)
Credit alert (mm-mm-mm)
Gratitude (shinning)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Asake

Quiz
Wer singt das Lied „Haus am See“?

Fans

»Gratitude« gefällt bisher niemandem.