Maame Songtext
von Alignment
Maame Songtext
When i met you on the first day
I ask you for my first date
You turn me on so easily
And i like it when ever you reason me
Na your house I de come as first place
Girl, na you be my first aid
The things you make me do o o
Can′t finish in one day
Ye ye
Maame don't go o (o o)
To ba lo moti rogo (ye ye)
No be joke o
I swear, if you leave me i go choke o
I ask you for my first date
You turn me on so easily
And i like it when ever you reason me
Na your house I de come as first place
Girl, na you be my first aid
The things you make me do o o
Ye ye
Maame don't go o (o o)
To ba lo moti rogo (ye ye)
No be joke o
I swear, if you leave me i go choke o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
