Well$ Fargo Songtext
von 6uff
Well$ Fargo Songtext
Iron
Im speaking truth I′m all about facts
So many things wey people dey do
Just to top the charts
But I no rush my time dey come I swear e no far
Que sera sera
I'm putting in work and my team got my back
Escort in a Prado
While I′m smoking my loud o
And you know men mount for me yard o
My matter for their head o
No be say I wan dey proud o
But I'm living the life o
Cos I get money for my Wells Fargo
All of una wey dey pray make another man fall
Anybody fit make am and it's never your call
But me I no dey worry cos I put it on God
On God, put it on God
Why you go dey frown when another enjoy
I′m all about the bread I dey always ensure
Cos me i get class but i no go lecture o
Lecture o, gbe fuwon
Escort in a Prado
While I′m smoking my loud o
And you know men mount for me yard o
My matter for their head o
No be say I wan dey proud o
But I'm living the life o
Cos I get money for my Wells Fargo
Escort in a Prado
While I′m smoking my loud o
No be say i wan dey proud o
But I'm living the life o
Cos I get money for my Wells Fargo
Im speaking truth I′m all about facts
So many things wey people dey do
Just to top the charts
But I no rush my time dey come I swear e no far
Que sera sera
I'm putting in work and my team got my back
Escort in a Prado
While I′m smoking my loud o
And you know men mount for me yard o
My matter for their head o
No be say I wan dey proud o
But I'm living the life o
Cos I get money for my Wells Fargo
All of una wey dey pray make another man fall
Anybody fit make am and it's never your call
But me I no dey worry cos I put it on God
On God, put it on God
Why you go dey frown when another enjoy
I′m all about the bread I dey always ensure
Cos me i get class but i no go lecture o
Lecture o, gbe fuwon
Escort in a Prado
While I′m smoking my loud o
And you know men mount for me yard o
My matter for their head o
No be say I wan dey proud o
But I'm living the life o
Cos I get money for my Wells Fargo
Escort in a Prado
While I′m smoking my loud o
No be say i wan dey proud o
But I'm living the life o
Cos I get money for my Wells Fargo
Writer(s): Traditional, Emmanuel Antonio, Okoli Okwudili Lyrics powered by www.musixmatch.com

