Songtexte.com Drucklogo

Slogodo (Para Is Paramount) Songtext
von 6uff

Slogodo (Para Is Paramount) Songtext

Right now I need no company
Where you been dey when i was suffering
You was acting like you was there for me
That′s why i was always moving carefully
Mankind can be so deadly
Always wanna bring out the hell in me
Buh yeah I understand totally
Hmmmm


As I dey waka o
I dey dodge arrow
Na the matter wey i dey face
Every moment of my life o
But I go conquer o
Another pattern o
Olohun na their own punishment
Jah go serve them for platter o
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount

Pass me the mic and you know
Im gonna killem when i walk up in the booth
Another life and you never
Gonna step up to my level that's the truth
Dem all a devils in a disguise
I′m telling you they come and go
Like a thief in the night
For day and night na my matter
Dem carry for mind
Try confuse me I can see all the lies
In your eyes


As I dey waka o
I dey dodge arrow
Na the matter wey I dey face
Every moment of my life o
But I go conquer o
Another pattern o
Olohun na their own punishment
Jah go serve them for platter o
Trouble dey knock for door
So me I no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Ähnliche Artists

Quiz
Welcher Song ist nicht von Britney Spears?

Fans

»Slogodo (Para Is Paramount)« gefällt bisher niemandem.