Songtexte.com Drucklogo

PRODIGY Songtext
von 6uff

PRODIGY Songtext

I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
No make us get meeting
Cos we go run scatter everything
Broken bottles like 10 pieces
E no dey photogenic
If you jonze na priority
That your face dem go blemish it
Bad till eternity
Gbedu sick I need medicine
As I dey find my way o
At the same time I dey my lane
For the trenches na fire dey
Wey juju jam ogbanje o
No be by say you be omo aye o
All of us go still kpai one day o
You go lie down below six ft
And your chapter e don finish
If you don′t know about me


Make you find out
I be the prodigy no denial
Too many enemies for my far right
But till eternity I'm on fire
I′m sick with da flow who's iller?
You're a vagabond
If you think otherwise
Double copy that
Black Mercedes AMG seats
One Caucasian two Lebanese
That one na least
I never miss my bench press
Tell them make create space
Coming with a great pace
Omo you go break waist
Feel am for your prostate
Hope you get the message
You gon need a safe place
It′s crazy how they think
After all this while I′m gon fall off
Really I never take a break
Matter we dey perpetrate
You go fear the escapade
Doings e go escalate
Bullet e go penetrate
Make you no dey vibrate
Cos I get men wey go wele you
Them available
And the p no dey cost
Types and variables
Hmmm I no dey Joke
This one no be sabinus

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Ähnliche Artists

Quiz
Wer ist auf der Suche nach seinem Vater?

Fans

»PRODIGY« gefällt bisher niemandem.