Songtexte.com Drucklogo

A.M.G (All My Guys) Songtext
von 6uff

A.M.G (All My Guys) Songtext

No be childs for ghetto ghetto
No be childs for ghetto ghetto
No be childs for ghetto ghetto
No be childs for ghetto ghetto
No be childs for ghetto

Dem say I drop verse wey dey be like incantation
I don commot for house I dey smoke my plantation
I get 4 girls for whip two of them na Caucasian
I don call all my goons e dey sup for the location


All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance
All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance
All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance
All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance

Fashion killer (100)
Tommy Hilfiger (na so)
I be caterpillar, who dey give you liver (who dey?)
You be governor
I be head of state like Babangida (babangida)
So make you reconsider
I be that kyn nigga (riff raff)
The way I drop the cheddars (respect)
Like say e fall from tower (na so)
Fuck up the place when we turn up
Black skin girls wey dey come from Ghana
Vibe too choke and dem don confirm am
You know the drill we dey wear designer
Original no be made in China
Original no be made in China (zero fugazzi)

Dem say I drop verse wey dey be like incantation
I don commot for house I dey smoke my plantation
I get 4 girls for whip two of them na Caucasian
I don call all my goons e dey sup for the location


All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance
All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance
All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance
All my guys are ballers
All my guys are winners
We dey flex like no tomorrow
Cos we get assurance

Dem say I drop verse wey dey be like incantation
I don commot for house I dey smoke my plantation
I get 4 girls for whip two of them na Caucasian
I don call all my goons e dey sup for the location

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist auf der Suche nach seinem Vater?

Fans

»A.M.G (All My Guys)« gefällt bisher niemandem.