Songtexte.com Drucklogo

We Outside Songtext
von 3GAR

We Outside Songtext

Boss

What doesn′t kill you make you stronger
Omo oro mi ayewada
For the money I go harder
Go hard or go home oh
While you looking for me I dey outside
I Dey outside

Yeah
Na money dey give energy
No look for us we dey outside
Man no dey send nobody
Me just dey look them for one side
oh uh oh oh oh oh

Oluwa lon gbe mi trabaye
Oluwe mi koma we
Awon to jeju mi ko sepe
Gbogbo won ma shalaye


Pressure pressure ah ahn
Raise am Raise am Raise am
Funwon ni pressure ah ahn
Eh eh nibo
Press and pressure ah ahn
Raise am raise am raise am
Mo funwon ni pressure ahn ahn

What doesn't kill you make you stronger
Omo oro mi aye wa da
For the money I go harder
Go hard or go home oh
While you looking for me I dey outside
I Dey outside

If no be money matter I no dey
If you dey come wa ba mi loke
I no dey put hand for anything wey go drain me
wey go fami lapo ya ya
I call a spade a spade
See me on a bigger stage
Them dey wonder how I do am
See them wonder how I do am ah yeah

Oluwa lon gbe mi trabaye
Oluwe mi koma we
Awon to jeju mi ko sepe
Gbogbo won ma shalaye


Pressure pressure ah ahn
Raise am raise am raise am
Mo funwon ni pressure ah ahn

What doesn′t kill you make you stronger
Omo oro mi ayewada
For the money I go harder
Go hard or go home oh
While you looking for me I dey outside
I dey outside

What doesn't kill you make you stronger
Omo oro mi ayewada
For the money I go harder
Go hard or go home oh
While you looking for me I dey outside
I dey outside

SpyritMix

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
„Grenade“ ist von welchem Künstler?

Fans

»We Outside« gefällt bisher niemandem.