Songtexte.com Drucklogo

Target You Songtext
von 2Baba

Target You Songtext

Hey, hey
I no go lie dey see you too
It all depends on what you wan do
No pretend, make you just dey true
As e dey do me na so e dey do you
I no go lie I dey hala everyday
I wonder why you no dey look my way

Abi e get e something when I never do?
Abi you want make I somersault too?
Abi e get another pattern when I never know?
Make you tell me make I do the needful
Life is too short, baby report
Make na me and you be our life support

I don′t wanna be a faithful pervert
(Abi you never know?)
See, I just wanna to be a simple lover
(Say, na so the thing go) yeah


E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break bread
I know you want to know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too

Oya, baby, kia-kia make we link up
Make ojukokoro people no con dey snatch us
I guarantee you I go always defend us
As I go love you e go make e people jealous
I just wan roll, just me and you eh
Forget whatever dem do you
Abi you get another pattern wey I never see?
Anyhow you want am I gat you and me

I don't wanna be a faithful pervert
(Abi you no go like to know?)
See, I just want to be a simple lover
(Ah, no let the thing go) yeah


E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break bread
I know you want to know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too

Na peaceful chilling around my way
Good, good loving for you all the way
Abi e get another pattern wey you wan see?
Make you tell me make I show you for free

I don′t wanna be a faithful pervert
(Ah, I don't want to be that for sure)
See, I just want to be a simple lover
(Ah, baby, let this love flow) yeah

E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break bread
I know you want to know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too

Ehen
E get as you dey do me
E get as you dey do me
E get as you dey do me (Mixing with Foster)
Ehen
E get as you dey do me
E get as you dey do me
E get as you dey do me
Ehen

Infact just leave am like that
Anything wey you choose to do man
Na you hand e dey now

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von 2Baba

Quiz
Welcher Song ist nicht von Britney Spears?

Fans

»Target You« gefällt bisher niemandem.