Songtexte.com Drucklogo

Right Here MKD Songtext
von 2Baba

Right Here MKD Songtext

Na wetin I go do to make you see say my love for you na real
Baby it′s right here come on come on
Baby it's right here come on come on
I don tey for this game no be today no go let your love walk away
Baby it′s right here 2Face
Baby it's right here Dj E

I was weak when you said you had to go
Tear drops crying like a mighty flow
But you turned around and said that you loved me so
How could I let you go oh no no no no no no no
Sorry I make you cry
Let's talk about those days and how we used to play ehi e
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of babe

Wetin I go do to make you see say my love for u na real
Baby it′s right here right here right here
Baby it′s right here right here right here
I don tey for this game no be today no go let your love walk away
Baby it's right here right here right here


Please dont go oh I love you so kerekedikeke
Bended knees see there′s more to show kerekedikeke
Don't need to be afraid I won′t let you down
Coz since you've been here my life′s been turned around baby
Sorry I make you cry
Let's talk about those days and how we used to play ehi e e
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of babe

Wetin I go do to make you see say my love for you na real
Baby it's right here come on come on
Baby it′s right here come on come on it′s right here baby
I don tey for this game no be today no go let your love walk away
Baby it's right here come on come on
Baby it′s right here

Say wetin I go do wetin I go say
To make your love make e no waka away
If I ever tell a lie i say make I pai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
Anything you want to do you know I'll be down
I′ll make you happy everyday of the party
I'll make you feel like the queen with the crown

Sorry I make you cry
Let′s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know say na your love I dey always they think of babe


Wetin I go do to make you see say my love for you na real
Baby it's right here come on come on
Baby it's right here come on come on
I don tey for this game no be today no go let your love slip away
Baby it′s right here right here right here
Baby its right here come on come on yea e e

Wetin I go do to make you see say my love for you na real
Baby it′s right here right here
Baby it's right here right here right here
I don tey for this game no be today no go let your love walk away
Baby it′s right here
Baby it's right here right here right here come on come on

See they can say what they wanna say come on come on
They can do what they wanna do come on come on
It don′t matter 'coz I love u
And I′ll place no one else above you
Oh my babe though you so fine
And it pleases me no mind
I'll never do anything to hurt you
I'll do my thing my world around you

Wetin I go do come on come on Kenni′s music
E don tey no be today wetin I go do
2face see I don tey for this game no be today
Wetin I go do no be today come on come on baby
Na wetin I go do wetin I go do uh uh uh uh uh e ye
Na wetin I go do wetin I go do uh uh uh e ah wetin I go do
Right here right here it′s right here

Ähnliche Songtexte

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von 2Baba

Quiz
Wer besingt den „Summer of '69“?

Fans

»Right Here MKD« gefällt bisher niemandem.