Songtexte.com Drucklogo

Ihe Neme Songtext
von 2Baba

Ihe Neme Songtext

(Eh tua) tuale, tuale, tuale
I love you, I love you (eh tua-tua-tua-tua)
Thank you, thank you
I love you (whoa)
Thank you, thank you, thank you
Merci beaucoup, obrigado, gracias
Danke so, medace, asante sana
Ndatenda, siyabonga
I love you, thank you

Play it loud on stereo to the people on stereo
Make the people forget oh
Make dem dance like say no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
′Cause I know you know say this na live show for sure
E no be eeny-meeny-miny-moe


Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro, nothing like gidigbo
This jam that you feeling e no be beans oh
'Cause wetin wan shele go change e thing oh (hey)
Abi no be change you dey want?
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern (sing)

Ihe neme, ebelebe nya
Something want to happen oh
And this something I cannot tell you oh
′Cause this something very, very heavy oh
Ihe neme, ebelebe nya
If there's something you want to do (ebelebe nya)
Make sure like W4, you got the control
No time for story oh

No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh
No time for story eh (no time)
Sugar na jedi eh (no time)
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh

Eh, say gbologbo ah, marika, sidika, eli ja
Eh, spiritual


Them never see anything
Them never know wetin wan shot them
Them never know what wetin wan touch them
Wan do them, wan follow them

No be small thing
To be giving all the people what them wanting
'Cause I know you know sey this na live show for sure
E no be eeny-meeny-miny-moe

Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro, nothing like gidigbo
This jam that you feeling e no be beans oh
′Cause wetin wan shele go change e thing oh

Ihe neme, ebelebe nya
Something want to happen oh
And this something I cannot tell you oh (ebelebe nya)
′Cause this something very, very heavy oh (ebelebe nya)
Ihe neme, ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure like W4, you got the control (ebelebe nya)
No time for story oh

No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh

Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh-oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro, oh-oh
Oh-oh, oh-oh
Hey-hey, oh-oh

Ihe neme, ebelebe nya
Something want to happen oh
And this something I cannot tell you oh
′Cause this something very, very heavy oh
Ihe neme, ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure like W4, you got the control
No time for story oh (nwanne, nwanne)

No time for story eh
Sugar na jedi eh (nwanne)
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh (ebelebe nya)
Make you no miss the something eh (ebelebe n, ebelebe n)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von 2Baba

Quiz
Welcher Song kommt von Passenger?

Fans

»Ihe Neme« gefällt bisher niemandem.