Songtexte.com Drucklogo

Smooth Kriminal Songtext
von 255

Smooth Kriminal Songtext

(Two, Fifty, Five)
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Many other guys run to her
But she wan be my Chinchilla
Make I chop you for lunch, supper and dinner!
Spicy with this stamina
No need consider, Sikira
What my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way!)
Anything wey my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way shawty!)
I no fit deny you dey muzz me!
I fit to guarantee you anything
Me self I sabi you be luxury!
Na why I ready give you anything
So tell me wetin I go do
To make you know
Say my love for you na real?


I will be right here
You know I′ll be right here
You know I travel 'round the world
And I′ve never seen
Fine girl wey peng like you
Lati last year
So I'll be right here!
So don't let nobody tell you less
Me I want to kiss you and caress you
I wanna spoil you with the best things
Wey mankind don invent o
(She a Smooth Kriminal, she a killa!)
(Wan be my Chinchilla, baby yo-yo)
(Make I chop you for lunch, supper and dinner, dinner)
(Oh she a Smooth Kriminal, she a killa, killa.)
(She, She)
She a Smooth Kriminal, she a killa!
(Killa!)
Many other guys run to her
But she wan be my Chinchilla
(Baby yo-yo)
Make I chop you for lunch, supper and dinner!
(Dinner!)
Spicy with this stamina
No need consider, sikira
(My baby!)
What my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way!)
Anything wey my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
Ouh, aya-ya, have it your way shawty!
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Wan be my Chinchilla, baby yo-yo
Make I chop you for lunch, supper and dinner, dinner
Oh she a Smooth Kriminal, she a killa, killa

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Ähnliche Artists

Quiz
Wer will in seinem Song aufgeweckt werden?

Fans

»Smooth Kriminal« gefällt bisher niemandem.