Songtexte.com Drucklogo

Money Songtext
von 255

Money Songtext

Olololo
Original ooo

I say Life no be 2 say na 1 you go die one day ya (parara)
I no say your blood e Dey hot (wongbono)
(Parara)
I no say you want all the girls and the fast life eh ya
No worry,no hurry,your money go come
I no say you want all the dress for fashion nova
No worry,no hurry,your money go come

Maje maje maje maje maje

Lowo lowo owo no baje
I say no forget o,money na Koko
Lowo lowo owo no baje
I say get Money o money na Koko
Lowo lowo owo no baje
I say no forget o,money na Koko
Lowo lowo owo no baje
I say make money o money na Koko
Maje maje maje maje maje


And when the money don come
Make you no go do like say you be bus stop
Make you no go form like say you be God now
Make you no go do like you forget your junction

Ohhh my lordy
I Dey pray everyday,
I Dey pray make you bless my way
Ohh my lordy
I say comot everything,
anything wey go block my way

Maje maje maje maje maje

Lowo lowo owo no baje
I say no forget o,money na Koko
Lowo lowo owo no baje
I say get Money o money na Koko
Lowo lowo owo no baje
I say no forget o,money na Koko
Lowo lowo owo no baje
I say make money o money na Koko


Ohhh my lordy
I Dey pray everyday,
I Dey pray make you bless my way
Ohh my lordy
I say comot everything,
anything wey go block my way

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Ähnliche Artists

Fans

»Money« gefällt bisher niemandem.