Songtexte.com Drucklogo

Call Jehova Songtext
von 1da Banton

Call Jehova Songtext

I say you′re not my nigga yeah, yeah, yeah
O fẹ' jami sí kolobo
Oh my sister, yeah, yeah, yeah
(Listen, what dey sup? Make you here am well-well)

Small pikin wey no like to dey hear word, hear word (hear word, hear word)
Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
John 3:16, tell me say make I dey fear God, fear God
′Cause as the pastor dey preach, everybody dey jalọ, jalọ

I say we dey call Jehovah o, eh
We dey call Jehova o, ah
Onome, call Jehova, eh
We dey call Jehova o

If you get problem, no dey call me, call me
Say make you call Jehova o, eh
Onome, call Jehova o, eh
Say we dey call Jehova, eh

I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
O fẹ jami sí kolombo
Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
O fẹ jami sí kolombo
Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)

I say no be gra-gra, na tactics
If you waka kuru-kere, you go jam crisis
Óyà, cool down, cool down
Take am, take am jẹjẹ (uh-woah, woah-ah-ah)

Hey, I know say e been no easy o
Ten thousand turkey one kilo
Family people dey bill o
Still, but we no go gree, we go fight

We dey call Jehova, eh
We dey call Jehova o, ah
Onome, call Jehova o, eh
We dey call Jehova o

If you get problem, no dey call me, call me
Say make you call Jehova o, eh
Onome, call Jehova o, eh
Say we dey call jehovah o, eh

I say you′re not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
O fẹ jami sí kolombo
Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
I say your not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
O fẹ jami sí kolombo
Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)

Melody
Originalo melody
Original 1da Banton, dey yah

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Call Jehova« gefällt bisher niemandem.