Songtexte.com Drucklogo

"Jale" Songtext
von Olamide

"Jale" Songtext

Now them say I boast oh (oh na-na-na)
′Cause I'm doing my thing everyday I am getting clothes oh (oh na-na-na)
They love me more the time when I dey roast oh (oh na-na-na)
Now we getting money everyday from coast to coast oh (oh na-na-na)
Coast to coast, iba

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanu re
Iwo lo je n jale eh
Na you no let me steal


See, now we topping the chart
Me and my dawgs don′t copy the cats
We make money, cash money, choping it fast
They say I'm the bomb, so I'm having a blast
From Maimi to Malaysia, then in Naija mo fe loki Oba Ilesha
I hustle nonstop, I gat to stay sharp
Everybody mo pe eja lo wa nu Geisha
And those wey dey pose, dey already know
Blessing dey follow anywhere we go
We getting the diamond, getting the gold
Act like fire when it gets real cold
As some of my friends don start to dey hate
I′m always on the go tell me why you dey wait
I heard about the picture of me you dey paint
But no le le, no le le

Now them say I boast oh (oh na-na-na)
′Cause I'm doing my thing everyday I am getting clothes oh (oh na-na-na)
They love me more the time when I dey roast oh (oh na-na-na)
Now we getting money everyday from coast to coast oh (oh na-na-na)
Coast to coast, iba

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi o se iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
O se iyanu re
Iwo lo je n jale eh
O se iyanu re


Shit, check out the way we dey shine, we dey shine
You think say na beans, go rub vaseline
No time to dey shy, to dey shy
If I no dey omo grind na sin
Aeroplane no get bus-stop
As we dey work hard, we dey get boxed up
I no even dull when I get one top
Talk less of now when I don chop up
Me and group be stealing big bills
We don′t drove around if it is not big wheels
More money we piling them up
See our shoulders we carry them up
When we broke you no dey
When we dey trek go shows, you no dey
You no send us when packaging no dey
If you want my service, my guy you go pay, you go pay

Now them say I boast oh (oh na-na-na)
'Cause I′m doing my thing everyday I am getting clothes oh (oh na-na-na)
They love me more the time when I dey roast oh (oh na-na-na)
Now we getting money everyday from coast to coast oh (oh na-na-na)
Coast to coast, iba

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanu re
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

Ose
Pheelz I see you
Swagu baba e dripping
Eh baba ani ni baba, Uche oshe
Swagu daddy e dripping
Baba ani ni baba e, baba e babe e
Eh, Olamide
Swagu daddy mi tripping e
Ose iyanu re
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re
Haters ma fa yin, baba yin e ka ko

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Olamide

Quiz
Wer singt das Lied „Applause“?

Fans

»"Jale"« gefällt bisher niemandem.